UNEXPECTED (Pidgin)
This comic wey dem write for Pidgin talk about wahala of intergenerational, transactional relationship wey dey happen mostly between old men and young girls.E tell the story of two friends, Anabel and Eve, wey decide say dem go enter relationship with men wey senior dem well-well. Even though dem dey enjoy better lifestyle and plenty […]